We provide you with all Kind of Movies, TV Series, skits. We upload all Movies be it Hollywood Bollywood Nollywood and other woods you can upload your movies and also request a movie.

Wednesday, September 30, 2020

[Lyrics] Runtown – “Kini Issue”

Runtown Kini Issue

Runtown – “Kini Issue Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

Lord know say me I kill dem with the vibe,
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life,
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head,
Got me singing love song on the radio,
(singing love song on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus,
Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue, kini issue,
Shey na money issue,
Abi na just issue
When I’m done with you,
You go know, when I’m done

Say nothing wey man no fit do,
Say nothing wey man no fit do, yeah yeah

Me, You and Hennessy na chemistry wo wo,
Only you fit match up my energy wo wo

If I tell you dance, dance,
If I tell you wait, wait,
Money for your waist, waist
Fire waist eh e,
If I tell you craze, Craze,
If I tell you move, Move

Oh no, see i’m just tryna say,
She be messing with my head,
Got me singing love song on the radio,
(singing love song on the radio)
Why anytime I dey with you I can’t focus,
Why all of a sudden me I can’t go

Kini issue, kini issue,
Shey na money issue,
Abi na just issue
When I’m done with you,
You go know, when I’m done

Say nothing wey man no fit do,
Say nothing wey man no fit do, yeah!

Lord know say me I kill dem with the vibe,
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life,
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Runtown – “Kini Issue Lyrics”

Watch and Enjoy the Lyrics video below


CLICK HERE TO DOWNLOAD MOVIE

The post [Lyrics] Runtown – “Kini Issue” appeared first on SeriezLoaded.



source https://www.seriezloaded.com.ng/lyrics-runtown-kini-issue/?utm_source=rss&utm_medium=rss&utm_campaign=lyrics-runtown-kini-issue

No comments:

Post a Comment

1 comment for us